Scammer, cheat or a phoney person
A yahoo boy or a fraudster
Someone who is not straight forward
Someone who lies a lot
Forget that guy, na Jege man... All him yans na wash
a very fat ugly woman
Example
that woman selling akara is like sister to madam grace
To struggle for a position or place.
Example
Na when i dey rush for molue na im pickpocket thief my money.
Beautiful girl
Example
I don dey eye that chenkes for Enerhen junction
A leader,a guidance,a director,a counselor
Example
Huncho Marlians
Meaning: Marlians leader
1. To disappear or get lost.
2. Lowkey
1.How far you dey since? You just hibernate.
2. Abeg hibernate
Trouble
Example
My guy don put himself for gbeygey o
Abbreviation for Abuja the capital city of Nigeria.
Example
Make i enter ABJ
Means asking someone what is going on
Example
How far na guy, Na wetin sub for here
To subdue someone especially by force
Example
Jazz down that man there