1 Make way 2 Get away! 3 Give way
Abeg comot for road make i pass
To steal or Rob
Armed robbers achieve my uncle mob yesterday
Origin: Port Harcourt
To have sex
I wan lash that chick
Origin: Nigeria
Money
Guy, pass me the ballary make we smag am
Origin: PH
To eat food or spend money
Guy, make we smag that indomie na, I dey hungry
Scammer, cheat or a phoney person A yahoo boy or a fraudster Someone who is not straight forward Someone who lies a lot
Forget that guy, na Jege man... All him yans na wash
Origin: owerri
nack
Kpekus
Konji, conji.
shakara
knack
Toto
X