You too dey worry



1. You are worrisome
2. You are stubborn
3. You are problematic

Example

Calm down, you too dey worry
Be calm, you are being problematic


Synonyms: ["problem", "stubborn"]


For where



1. Impossible
2. Lies

Example

She talk say she love me, for where
She said she loves me, lies


Synonyms: ["talk", "lies", "lie"]


You too much



1. You are awesome
2. You are great

Example

I dey very happy, you too much
I'm so happy, you are awesome


Synonyms: ["awesome", "great", "too", "much"]


Wetin we go do?



What do we do?

Example

Wetin we go do as the car don spoil?
What do we do now the car has broken down?


Synonyms: ["What", "do"]


Where e dey happen?



Where is it going down?

Example

I wan club today, abeg where e dey happen?
I want to go clubbing today, Where is it going down?


Synonyms: ["Happen", "down", "party"]


Wetin you dey eat?



1. What are you eating?

Example

Wetin you dey eat this night?
what are you eating this night?


Synonyms: ["Eat", "food"]


Dey dere



Keep being dull
Stay ignorant

Example

You no dey serious, dey dere
You aren't serious, keep being dull


Synonyms: ["dull", "ignorant"]


Wetin you won do?



What do you want to do?

Example

Wetin you won do next?
What do you want to do?


Synonyms: ["Next", "do"]


As e dey happen?



1. Event currently in progress
2. A live event or action

Example

Call me as e dey happen?
Call me when its in progress?


Synonyms: ["progress", "live", "action"]


How body?



1. How is your health?
2. How are you?

Example

Tim, I hear say you sick, how body na?
Tim, I heard you were sick, how is your health now?


Synonyms: ["health", "sick"]