Vamus



leave here, Vanish.

Example

As i dey see you so, Vamus from here


By Nancyj September 3, 2016

  • Share

Wedge



To wait

Example

make you wedge small


By Aduke April 15, 2022

  • Share

Hold belle



To prevent or endure hunger

Example

Aunty take bread hold belle


By John Doe September 8, 2016

  • Share

Gbagaun



Wrong or bad emglish

Example

O boy this guy just dey gbagaun anyhow


By Uchez2 September 4, 2016

  • Share

comot



Leave

Example

Comot there


By seunjohn September 2, 2016

  • Share

Claro



Means to roll up and smoke.

Example

AY, howfar make we claro na. Here boring die.


By Sidney Pessimist August 31, 2016

  • Share

shabam



when you want to say something great

Example

ayyy shabam man


By jeff October 7, 2020

  • Share

jonzing



For someone to be acting abnormally

Example

That guy is jonzing


By Elewizzy August 28, 2016

  • Share

Wetin



Simply means "What"

Example

Uche: Mike...
Mike: Wetin??


By bukkysos December 11, 2019

  • Share

Rush



To struggle for a position or place.

Example

Na when i dey rush for molue na im pickpocket thief my money.


By Godswill Bernard October 25, 2017

  • Share