Sexual activity involved in by a male and a female. Its actually the latest pidgin word for FUCK(or sex)
Example
Guy, i just dey ankle finish and i don tire.
Expression used to ask for clarification; literally, 'Meaning what?' Can also be used in a sarcastic way to illustrate how unfeasible a request is.
Example
1: Ol boy that one no fit happen.
2: As in wetin now?
3: Her shakara too much and me sef I no get time.
The act of foolery
Example
Why you dey jones..
O boy you be jonesing man
In love
Example
I dey off for that car. That girl dey off me
To steal
Example
Dem move my phone last night
Amaka move my money when I dey sleep
Make reference to the outcome of a situation
Example
Oboy today na Barca vs Real Madrid o!
E go be!!.