Means Far Away.
Example
The man go yonda.
mumsy been go yonda.
Mostly used at the end of a statement to mean that there is a reason to something without giving this reason
Example
Ade: Chelsea are going to win the Champions League next season e geh why
It refers to a large bottle of Guinness stout.
Example
Madam abeg give my guy odeku and nkwobi.
To gamble
Example
You hold enough fundz make we go nori
Make a move or make room
Example
Make una shake bodi for him
A bookworm
Example
Bola no dey sleep for night he na egi ewe for book
Means a babe, girl or girlfriend
Example
Omo my esco dey road dey come house,
Escos full for the party
To pretend to be dead so people can acknowledge you.
Example
Did that guy just skibid us?
A combination of worwor and Ugly = Worgly
Example
This chick worwor shaaa.... Na her body save am