To respect, fear.
Baba I FOO for you o.
Thrift society where members contribute a monthly sum into a pot and then take turns in collecting the total sum.
Mumsy wan start esusu. Bimbo don collect her esusu.
Origin: Lagos
Leaked examination paper. Exam hall malpractice.
Dem catch that babe for expo today. Willie been write him own expo for shoe.
One constantly loitering about.
Leave that guy, na waka jugbe im be.
Means being pregnant.
My wife don get belle. Guy i no wan get belle o.
Nail Varnish.
Aunty epp me buy cortex as you dey come back.
Possessing Intelligence.
Now you feel say you get sense. Guy you no get any sense at all.
Rickety bright yellow bus used for transportation in Lagos.
1. That man buy new molue. 2. Babe i wan use molue go work today.
To Look at something with longing or want.
Why you dey put eye for person family issue?
Means till daybreak.
We go dey dia TDB. No do anything TDB.
Origin: Port Harcourt.
1. Stimulate my appetite. 2. Entice me.
This food smell dey draw my throat.
Na you sabi
Werey
Konji, conji.
Kpekus
shakara
X