Gbasika



Means balling, flexing

Example

I dey gbasika today


By Teamloxxy August 18, 2016

  • Share

Crash



Deep Sleep

Example

As I sip small from the bottle ,I just crash one time


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

fraps



1. When clothing gets stuck between the butt cheeks
2. Bullshit story

Example

1. People with big yansh dey get fraps wella
2. Which kind fraps you dey yarn so?


By ayo September 10, 2016

  • Share

Etty



Girlfriend

Example

guy i see your Etty today


By Kay taiga June 23, 2022

  • Share

U wey know



Means You understand, Having knowledge of understanding

Example

Kiwi u wey know say that babe make sense


By Snikinsicily August 20, 2016

  • Share

Okiemute



Name of Urhobo Origin: meaning ‘There is a time for everything’.

Example

Okiemute, how body?


By ML September 4, 2021

  • Share

Me no care



I don’t care

Example

Me no care about your clothes


By Greensss August 10, 2020

  • Share

Lick my ear



Connvince,Talk into,persuade

Example

Una just dey try lick my ear for the matter


By Darlton palmer December 19, 2017

  • Share

Eleniyan



Boss of all bosses.

Example

Tinubu Eleniyan


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 21, 2018

  • Share

Banta



Trouble

Example

When u reach there , we go give them banta


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share