To jump at a great height
I can skele this fence
Bus driver
If you marry danfo driver na you sabi
Origin: Lagos
To vacate/leave a place with immediate effect.
i wan kawasaki from here. make i go house go crash.
The united kingdom
Omo i dey enter jand tomorrow oo
1. Carry on or continue. 2. Used to ask someone to speed up.
Person 1: Make i eat this your beans? Person 2: Fire down
eg2: Oga fire down this car na.
Origin: Nigeria
A pretty lady
Ome see that erema. Kai!
Origin: Warri
Used to imply that something exciting or bad is about to happen. On the edge
Gen-gen your mama dey show pass me the kush fast.
Are you mad?
shey you chop craze? weytin dey worry you
A child
na your pikin be that so?
Storm off in anger
She just vex comot, after ike slap her
A fool; Somebody who behaves foolishly.
This pikin na complete zuwo
Gbaski
Crench
No wam
skele
Kpokpo
Baf
X