Keep quiet
Example
If you no shore-top, ago wey sawmtin whack you
Means a mentally unbalanced or physically deformed person.
Example
That sugabelly is an abron really.
To act up or put up resistance
Example
That babe just dey demor for me
To insist or persist on something especially when you are sure of a positive outcome.
Example
Once I travel out omo na gidi die o
Abbreviations for For Food Only, refers to someone who loves food.
Example
Mike na FFO, na only when him hear food na that time him go show.
love portion
Example
I hear say na Toto water she use catch her husband
food, or something eatable
Example
Dyep, you done chauw? who come chauw the meat wey i keep here?
The act of getting paid
Example
Last last rukewe don soft like dis
1. To have or own
2. To understand
1. I get shirt like dat.
2 I don get wetin you dey yarn.