Be wise or don't dull yourself
You just finish all the money on one thing?, make You get sense..
Means help
1. Who you epp? 2. Please epp me.
Origin: Twitter
To narrate an event or a story.
Bros play me the scores wey happen for school today.
Origin: Warri
Ask someone to leave your sight with immediate effect, go away.
Wetin you dey do here? abeg fly.
Origin: Lagos Nigeria
Abbreviation for Abuja the capital city of Nigeria.
Make i enter ABJ
Origin: Nigeria
Means Fresh, Clean, Correct
See that tush guy
Origin: Lagos
Not making any sense. Basically nonsense.
Oga you dey talk dust. Abeg fly
Knowing too much; To boast or act with excess know-how or skill.
Na over sabi go kill you.
means fine girl or chick.
Oh boy you see dat pomshele babe?
Means a sidechick or side Nigga. Also mean Lowkey.
Babe how far that your under G
Sweetness, a good feeling about something or someone.
Your body dey do you yori yori shey?
Origin: Owerri
MezzUp
Loose-Guard
Jagbajantis
Woski
Ment (also Mental)
Wetin sup?
X