Kala



Means GUN

Example

WE STILL GET GROUNDNUT FOR THAT KALA?


By Omozuapo mariah June 20, 2021

  • Share

Ovasabi



Knowing too much; To boast or act with excess know-how or skill.

Example

Na over sabi go kill you.


By AMANi August 18, 2016

  • Share

SHEGE (SHEH-GEH)



Means rubbish, or unforeseen circumstances

Example

I’ve seen shege.


By OLA NOT HOLA September 16, 2023

  • Share

Brokotor



Cooked cows foot.

Example

Person 1: Babe wetin you wan chop?
Person 2: I feel like to chop brokotor.


By Piranha October 24, 2017

  • Share

E go be



Means everything is gonna be alright

Example

I know sey one day e go be


By Ace August 14, 2022

  • Share

As e de hot



Means as the event is still relevant

Example

Guy na to our Musa face on top rice begin sell am as e de hot


By Moses Nj June 23, 2018

  • Share

Chilax



It means "Calm down"

Example

Guy, Biko Chilax, your blood too dey hot


By @Galacticohd August 30, 2016

  • Share

Bellewise



1) To be full with food.
2) When all your thoughts are centered around your stomach.

Example

1) Guy I wan go bellewise for that canteen for ikoku.
2) I need bellewise, so play fast.


By Great One July 3, 2018

  • Share

P man



Someone's father

Example

Arboy kpor well o your P man dey come with cain


By OfficialDextar May 17, 2017

  • Share

Cast



Referring to something or someone in a deplorable state

Example

Find somewhere else rent, that estate don cast


By X August 16, 2016

  • Share