Extremely ugly
That boy na wor wor boy That girl na wor wor girl
Home
Guy make we cribside
Origin: Port Harcourt
Placed at the end of sentences for emphasis and effect.
I go break bottle for your head o!
1. Give up the ghost. 2. Break down.
That car engine don kpafuka tey tey.
Someone who is smart/fast.
That babe na sharpito.
Origin: Warri
It refers to a large bottle of Guinness stout.
Madam abeg give my guy odeku and nkwobi.
Origin: Aba
Contraption for I don't care attitude.
You dey do adonkia now Wey people dey advice you.
Origin: Lagos
Get close to.
No make noise as you go Yankee when you never smell airport before.
To get faulty/spoilt
Babe, that phone get fault. My car don get fault.
To act tough.
You dey form Rambo now abi? Make she dey dia dey for Rambo.
Used when a man or woman of high standing is belittled.
See as mopol thrash that guy, a whole director for that matter.
Konji, conji.
Werey
Loose-Guard
Kpekus
KABASH
X