sorcery
Example
The community chairman get bad Ogume na why him no dey loose election
A near death experience
Example
The papa die miss before people rush am go hospital
Mental institution
Example
With the way weh you dey do,i go carry you go Yaba Left
Dyed cloth
Example
I like that sky blue adire material
Understand; or code
Example
Padi man you wear underskirt so?
Food is ready.
Example
O boy when woman naked them nor dey tell man wetin to do o.
What is it?
Example
You wan chance me? Abi na wetin?
1. Some that's not in touch with one's cultural heritage or reality
2. fool
Musa you be complete born throway
1. A kind of blackened dried fish used to prepare local soups
2. Fool
1. Abeg make we buy dat bonga fish
2. Musa u know say u be bonga fish abi?