Usually refers to a Brassiere.
Example
Babe I go need buy new brekoyan, this one don weak.
Very Plenty; see Nyafu-Nyafu
Example
First Bank dey sama borku borku cash prize for that promo.
Cooked cows foot.
Example
Person 1: Babe wetin you wan chop?
Person 2: I feel like to chop brokotor.
Used when a man or woman of high standing is belittled.
Example
See as mopol thrash that guy, a whole director for that matter.
Imported clothes from Europe or America; especially designer labels.
Example
1.Your bros dey sput away baffs nowadays.
2.Babe carry away baffs come back o.!
1.It refers to a freebie.
2.Without charge.
MTN give me awoof data o!
Contraption for I don't care attitude.
Example
You dey do adonkia now Wey people dey advice you.
Get close to.
Example
No make noise as you go Yankee when you never smell airport before.
It refers to a large bottle of Guinness stout.
Example
Madam abeg give my guy odeku and nkwobi.
Refers to a lavish party with loud live music.
Example
Na serious owambe be this o!