Tinop



Stand up

Example

Charley tinop make we go


By Georgina March 27, 2024

  • Share

Branch



It refers to taking a detour during a pre-arranged trip.

Example

This boy don go branch somewhere o.
Babe I don dey find you, Wey you branch?


By Piranha October 24, 2017

  • Share

Ngueme



poverty

Example

Ngueme hold man for neck ….saying one is extremely poor


By Lyonga Mbua September 8, 2022

  • Share

Boli



Roasted Plantain eaten as a snack with groundnut or hot oil.

Example

I wan buy boli.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

Tilapia



Babe

Example

Paddy DAT tilapia dun show


By Patrick November 18, 2019

  • Share

Denco



Means toast, to toast a babe, to woo a lady

Example

He wan denco me bcos of my puna.


By Walcott September 2, 2016

  • Share

Six Pin



Short Gun

Example

John Get Six Pin For Sale


By Iamjohnjazz April 26, 2017

  • Share

Waka



To go somewhere

Example

Guy where you waka comot?


By Ajibola August 30, 2016

  • Share

Wunz



To slap, To hit someone

Example

Abeg, no touch me for here or I go wunz someone


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Oshere



Female,Girl

Example

See beautiful"Oshere" weh full club


By Darlton palmer October 16, 2017

  • Share