Shimma



Fine girl

Example

This Shimma make sense o


By Iamojay June 29, 2018

  • Share

Abeg fly



Ask someone to leave your sight with immediate effect, go away.

Example

Wetin you dey do here? abeg fly.


By AMANi August 18, 2016

  • Share

Jah



To runaway from a place or from a group of people or person.

Example

Police enter my hood, come see how men dem dey jah


By AMANi September 11, 2017

  • Share

Doro



The correct thing, the truth or the way forward.

Example

Doro na leader.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 21, 2018

  • Share

Chaw



To eat

Example

Abeg bring that food make we chaw


By Emmanuel Odunukwe March 1, 2022

  • Share

Toko



Means get into trouble.

Fall victim

Example

If you no see the money pay, you don toko be dat.

pale dey find you, you don toko today.


By Lugo September 6, 2016

  • Share

Wetin sub



Means asking someone what is going on

Example

How far na guy, Na wetin sub for here


By Davoskid November 4, 2023

  • Share

Wahala



this is a form of problem, bigger than the problem.

Example

See me see wahala


By Ballz August 15, 2016

  • Share

Sofri



Easy or bit by bit

Example

Abeg take am sofro sofri for my car


By nickktony May 17, 2017

  • Share

Mafriend



Used to address male or female, especially when sounding a warning or providing advice

Example

Shoot the shot mafriend
Dont go out with that broke guy mafriend


By Femi Dawodu October 19, 2017

  • Share