Fear Face



A phrase which translates to respect.

Example

You no dey fear face?


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 26, 2018

  • Share

Change am for you



Meaning to deal with you
When someone threatens to switch up on you
It a light warning but a serious threat

Example

Continue to dey play,I go soon change am for you


By Alfred jr August 6, 2022

  • Share

Okere



Prison

Example

That guy just dey serve finish from Okere ooo


By Darlton palmer October 20, 2017

  • Share

Caff



Means Cafeteria, usually used in universities.

Example

1. Bobo you no wan carry me go caff?
2. Tell am say i dey go caff.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Caff



Short form for cafeteria. Usually the kind found on secondary school and university campuses.

Example

b-thugs, you dey go caff? abeg, bring me maltex and puff puff when you dey come back.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

Toolz



Someone with a huge bum

Example

Na NUESA Toolz be that wey dey twerk.


By AKINTOLA Akinbode September 2, 2016

  • Share

Kpali



Passport or certificates of some sort. also pali

Example

Oshey oo embassy just give me UK kpali


By John Doe October 14, 2017

  • Share

Shoot mie



Making blunder

Example

The girl just they "Shoot mie" any how as she fine reach


By Dehwunmi Holuwahtobee September 2, 2016

  • Share

Sule



To be clueless, gullible or naïve.

Example

See this brother, why you dey look me like Sule?


By Jay Akpo June 3, 2021

  • Share

nornor



High

Example

My guy drink 2 bottle na so him take nornor o


By Sensie Lhord Eye View May 21, 2017

  • Share