Otondo



Meaning

A dullard


Example

That boy na otondo


Origin: Ogori



By Alex Adewole December 19, 2017

Wunz



Meaning

To slap, To hit someone


Example

Abeg, no touch me for here or I go wunz someone


Origin: Warri



By Alex Adewole December 19, 2017

Egi Ewe



Meaning

A bookworm


Example

Bola no dey sleep for night he na egi ewe for book


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017

kukuma



Meaning

To complete or finalise something.


Example

See as the guy dey spend money for drinks, abeg make we kukuma go join them


Origin: Ogun State



By Alex Adewole December 19, 2017

Fall my hand



Meaning

To betray someone
To compromise standard


Example

I being for don give you dat dough but guy you fall my hand


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017

Opeke



Meaning

A girl or lady.


Example

That opeke get attack and defend


Origin: Warri



By Alex Adewole December 19, 2017

Solomakinde



Meaning

Someone who is a talkative as well as peddling rumours when he or she is not asked to do so.


Example

Aminat na solomakinde, she Sabi talk like parrot


Origin: Yoruba



By Alex Adewole December 19, 2017

Skelewu



Meaning

A form of dance style established by Davido Adeleke in his song "Skelewu"


Example

That small boy Sabi dance Skelewu no be small


Origin: Lagos



By Alex Adewole December 21, 2017

Atol atol



Meaning

If the worse come to the worse


Example

This small food wey Adamu give me don helep me, atol atol na im worse pass.


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017

Efiko



Meaning

A bookworm


Example

Dele na efiko for class, na only him get plenty As


Origin: Nigeria



By Alex Adewole December 19, 2017