Morze



Means to get drunk, or to take alcoholic drinks.

Example

Oga you just day morze since morning.


By Daddy G February 27, 2017

  • Share

Ajebutter



Someone born with a silver spoon or from a rich home... Words wey be like am na 'Ajebo, O.B.O, Dangote pikin' etc, Words wey be opposite na ajepaco, ajepaki, poor man pikin.

Example

Like this eh I no go fit form ajebutter when I be ajepaco


By Godson Sam April 20, 2018

  • Share

Brooklyn



When someone has no money

Example

Omo na Brooklyn I dey oo


By Abdullah Attah September 2, 2016

  • Share

Wunz



To slap, To hit someone

Example

Abeg, no touch me for here or I go wunz someone


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Quench



1. Switch off
2. To kill or die

Example

1. The fire people have quenched the fire
2. Oh boy you dey vex me, i go quench you oh!
3. Na idiot talk be dat, go and Quench man.


By John Doe August 28, 2016

  • Share

Jack



1) To lift something up.
2) To study, especially when exams are close by.

Example

It’s always good to Jack before your interviews
Chike jack him wife after the wedding dey go house.


By Great One June 26, 2018

  • Share

Pump



To slap an erring offender or person

Example

Abobo relax before men pump your jaw


By X August 16, 2016

  • Share

Shima



A very beautiful lady

Example

My shima set finish


By Winnie August 25, 2016

  • Share

Skoi-skoi



Partial contact in the brain.

Example

You are now having skoi-skoi in the brain.


By Great One June 21, 2018

  • Share

Die-It



To put a halt to something, or to shut someone up abruptly.

Example

Buhari no fit change this economic situation so just die-it permanently


By X August 15, 2016

  • Share