Eye Glass



Spectacles.

Example

Abeg u see wia my eye glass dey?


By Godswill Uduak-Abasi Bernard March 7, 2018

  • Share

work



wrong

Example

Wetin dey work you?


By Maureen Oseji September 2, 2016

  • Share

Shenk



To deny someone access to an information
Make dem carry something pass your back

Example

No dey shenk your padi
Everybody go party na only me dem shenk


By Olumide September 2, 2016

  • Share

All na Barcados



It is a normal thing

Example

Car don jam s-fada and munzy oya na all na barcados


By Abdul December 6, 2018

  • Share

scrape



The bottom part of rice or any food which you have to scrape off in order to eat.

Example

1.Omo na scrape dey this pot oo
2.This scrape sweet die


By notayoo September 2, 2016

  • Share

Tools



AK47,Bombs

Example

Boko Haram gather tools weh dem dey use fight naija government


By Darlton palmer October 16, 2017

  • Share

Kalash



AK47 riffle

Example

Where you put the kalash


By OT August 27, 2018

  • Share

Uncle Wilson



Someone who is controlled by his girlfriend, fiance or wife

Example

Ebuka has been successfully uncle wilsoned by his wife


By LOVEofyourlife September 3, 2016

  • Share

shakara



Means Pride, to be haughty, insolent, self conceited,

Example

Twitter girls shakara no be here mehn.


By bonfrere jo September 1, 2016

  • Share

Dat one na grammar



Phrase of dismissal to show that something is not practical or too complex, or maybe just impossible.

Example

Dat one na grammar, you go give me my money today.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 21, 2018

  • Share