Levels



Means capacity or ego

Example

Oboy see levels o my guy don make am em levels don shift.


By Uche-God Onyemauche Oceano December 4, 2017

  • Share

SARS



Is a criminal organization incorporated by the Nigerian Police Force to fight armed criminals but instead kills and robs innocent Nigerians they are meant to protect.

Example

Oboy those criminal SARS dey road oo.


By Jane Doe December 3, 2017

  • Share

Look and pass



To totally ignore a person or situation because you don't want to be drawn into that situation or because you are feeling less concerned

Example

I see Ejiro dey fight for street but I just look and pass


By Martini December 1, 2017

  • Share

Yomi



A guy who's dating two different females at a time with the same names.

Example

Guy1: You sabi Emeka abi?
guy 2: which Emeka?
Guy 1: dat yomi wey dey follow nkechi for main gate & dat other nkechi for street.


By John Doe December 1, 2017

  • Share

Yomi



A legendary bro who taught yoruba demons how to evade incriminating screenshots by replying a cheating allegation text with a voice note to avoid said conversation from being screenshotted

Example

As the bae dey question me me no say she go screenshot wetin i talk... I just dey yomi her


By John Doe December 1, 2017

  • Share

No Wam



Means no problem

Example

Since you said you don't need it No Wam


By Boma November 16, 2017

  • Share

Church



A place of worship.

Example

We go go to church tomorrow to listen to Torah.


By Jalyn McCall November 14, 2017

  • Share

Mi eyo



Verb.
To injest hard drugs, usually tablets form.

Example

1. Guy come make we go Mi eyo na.
2. The girl don mi eyo o


By Adejoh Gift November 13, 2017

  • Share

Banz



Means to smoke heavy roll-up of week (usually S.K)

Example

Guy oya show make we go Banz that weed joor.


By Adejoh Gift November 13, 2017

  • Share

The thing be say



It is a phrase that means "the fact of the matter is".

Example

The thing be say him no even buy the cement.


By Godswill Bernard November 12, 2017

  • Share