Slides



Means slippers or any footwear

Example

Chale Halha de slides give me


By Jay January 31, 2024

  • Share

Today Na Today



Today is the day of reckoning

Example

Today na today , if skin no full no put body


By Wiseman3 January 13, 2024

  • Share

Okpoteh



A non-productive person in life

Example

1.That guy na okpoteh
2. No go Dey follow okpoteh oo
3. God no go gree me born okpoteh pikin


By Wiseman3 January 13, 2024

  • Share

E no cumsperm you



To not get involve

Example

Wetin come cumsperm you?


By Êvëlyñ Êmprêss January 5, 2024

  • Share

Soso



Comforter, peace

Example

Soso, come and help me


By Êvëlyñ Êmprêss January 5, 2024

  • Share

Deinco



Deinco is a painkiller that is part
of a group of medicines called
opiates. It is derived from saying Codeine backwards. Kumasi gangstars who abuse the drug calls it Deinco to confuse others

Example

mix the deinco with lean for me


By Latino Neston November 6, 2023

  • Share

Shiku



a variety or strain of the indica subspecies of cannabis plant. It is a Kumerican slang derived from saying Kush backwards

Example

Bro, pass me the shiku


By Latino Neston November 6, 2023

  • Share

Wetin sub



Means asking someone what is going on

Example

How far na guy, Na wetin sub for here


By Davoskid November 4, 2023

  • Share

Djei



Take away

Example

Adey want djei for there


By Amevor Edmund November 3, 2023

  • Share

Kians



School

Example

Why I nor see you for kians today?


By Frankie8222 October 29, 2023

  • Share