Belle Sweet Me



Means excitement or happiness.

Example

1. That result dey sweet my belle oo.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Belle-turn me



1. Diarrhea .
2. Feeling Nauseous.

Example

1. Na that rice do make belle turn me.
2. Plenty pepper dey turn my belle


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Angola



Prison

Example

That militant and him boys dey Angola since last year


By Martini November 7, 2017

  • Share

Encroach



To see someone somewhere

Example

I sight you on the encroach for Iyara yesterday


By Martini November 7, 2017

  • Share

Tashere



Little

Example

Abeg find me Tashere money make I buy bread


By Darlton palmer November 2, 2017

  • Share

Sycrocro



Lowlifer

Example

So na me that Sycrocro say him wan marry!


By Darlton palmer November 2, 2017

  • Share

Okpetu



Problem

Example

Okpetu na your case if you thief papa money


By Darlton palmer November 2, 2017

  • Share

Jagbajantis



Nonsense

Example

Everytin wey Apkos talk Na jagbajantis


By Olakunle John Oluwadare October 30, 2017

  • Share

Voltron



1. When you and your friends come together to contribute money in the club or a hangout spot to buy bottles.

2. The act of splitting bills amongst yourselves

Example

1. Call obi make we enter exodus on some voltron things
2. Make we voltron buy shawarma 🥙


By AMANi October 28, 2017

  • Share

Yanga



Means Pride or Flamboyance

Example

Ehy you dey use this thing do yanga?


By Godswill Bernard October 25, 2017

  • Share