Ekelebe



Police

Example

Ekelebe dey come


By David August 20, 2016

  • Share

Hibernate



1. To disappear or get lost.
2. Lowkey

Example

1.How far you dey since? You just hibernate.

2. Abeg hibernate


By AMANi September 5, 2016

  • Share

Dada



Dreadlocks

Example

I’m going to get my dreadlocks done


By Angel Chiheya September 29, 2023

  • Share

Toto water



love portion

Example

I hear say na Toto water she use catch her husband


By Jane Doe October 14, 2017

  • Share

Area full ground remain.



We support you.

Example

Oga no fear, area full ground remain.


By Piranha October 23, 2017

  • Share

Kap kap



Talking too much, rude and especially out of point

Example

U just dey kap kap careless


By Mr Function April 26, 2017

  • Share

cast



This means when u are known for bad attitude

Example

Oboy u don cast for this town


By isichei kelving October 5, 2016

  • Share

Maradonna



A cunning deceptive person
A deceiver
A smart crook man

Example

Ibrahim Babangida na maradonna. He sabi deceive piple


By Alex Adewole December 20, 2017

  • Share

Gucco



A person that likes begging for food

Example

Are you a gucco


By Abdul December 6, 2018

  • Share

Dwerk



Someone who is forming strong (pretending to be strong)

Example

Stop that dwerk you dey do day small boy fit beat you up


By Laurette August 24, 2021

  • Share