Belgium



Fairly used good(s).

Example

Guy I go buy Belgium car for ladipo. E go cheap for me.


By Great One July 3, 2018

  • Share

burst my brain



an expression of surprise or shock.

Example

Guy: I collect that babe number yesterday oh
Guy 2: you no mean am, burst my brain


By Arayyy January 31, 2020

  • Share

Comot for road



1 Make way
2 Get away!
3 Give way

Example

Abeg comot for road make i pass


By John Doe October 14, 2017

  • Share

Willi Willi



Ghost or evil spirit

Example

I dey fear Willi Willi.
Meaning, I'm scared of ghost


By AMANi February 14, 2023

  • Share

Bolanle



Someone that likes good things

Example

Bolanle like better thing


By David October 23, 2019

  • Share

Shake bodi



Make a move or make room

Example

Make una shake bodi for him


By Francis July 30, 2018

  • Share

Shakara



Excessive parading of beauty of oneself .

Example

Bimpe shakara too much


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Kawasaki



To vacate/leave a place with immediate effect.

Example

i wan kawasaki from here. make i go house go crash.


By John Doe August 20, 2016

  • Share

Agbaya



Means a bad elderly person.

Example

That man na agbaya


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

Ama



House

Example

1. Guy, I wan go my ama go crash before I lap that banny unit
2. I go lap your ama later


By Lagos Boy July 22, 2023

  • Share