jman



that friend that is new to things

Example

dat Edward guy, he be jman abeg


By omotee August 20, 2016

  • Share

Buy Market



To be in trouble or to be in danger

Example

Why you sef go slap Police man, you don Buy Market today


By ope August 30, 2016

  • Share

gobe



Problem or wahala

Example

I don enter gobe


By ola September 2, 2016

  • Share

Olodo



A dullard

Example

Una no no say Aminat na olodo, she no fit spell her name


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Akpor



Wicked

Example

That women go give u akpor


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

Unto the matter



Straight to point/business/cut to the chase

Example

So unto the matter about yesterday


By John Doe September 8, 2016

  • Share

Kasala



Problem

Example

Kasala don burst


By Iby September 4, 2016

  • Share

Smell



Get close to.

Example

No make noise as you go Yankee when you never smell airport before.


By Piranha October 24, 2017

  • Share

Wako



Mad person

Example

Fuad de wako


By Abdul December 15, 2018

  • Share

Levels



Means capacity or ego

Example

Oboy see levels o my guy don make am em levels don shift.


By Uche-God Onyemauche Oceano December 4, 2017

  • Share