Verb: To beat or defeat someone.
Them kpo kpo am for that fight. See as Madrid kpo kpo the other teams.
Look at his/her head
1.See im head like wetin them draw 2. See im head like Obama head
Synonyms: ["Look at his head"]
Origin: Warri
Nyash
Cast
Gbagaun
Shenk
Kpo Kpo
Soft
X