Misbehaving in and unpleasant way
This guy too dey jonce oh
1. Switch off 2. To kill or die
1. The fire people have quenched the fire 2. Oh boy you dey vex me, i go quench you oh! 3. Na idiot talk be dat, go and Quench man.
Synonyms: ["Off", " kill", " die"]
Origin: Nigeria
Werey
Lamba
Ozwor
Shenk
Banny
shakara
X