Cigarette
Example
Guy try blow your baz outside, I no fancy the smell
A prison or Jail house
Example
Dem wan send Joe go crench for rape.
A guy who's dating two different females at a time with the same names.
Example
Guy1: You sabi Emeka abi?
guy 2: which Emeka?
Guy 1: dat yomi wey dey follow nkechi for main gate & dat other nkechi for street.
Mess up
Example
After I high finish yesterday na so I just dey Jones anyhow
Something that is secret.
Example
Don't loud it. Oro Awo nii
To drift away from speaking the truth or tell a lie to someone
Example
You dey format me abi?
Abbreviation for Abuja the capital city of Nigeria.
Example
Make i enter ABJ
means fine girl or chick.
Example
Oh boy you see dat pomshele babe?
The bottom part of rice or any food which you have to scrape off in order to eat.
Example
1.Omo na scrape dey this pot oo
2.This scrape sweet die