Palasa



Low standard; used mostly when talking about phones

Example

1. He bought a palasa phone
2. Nokia 3310 is the best palasa


By Uvo September 2, 2016

  • Share

Gbef



Looser

Example

So dem give you presido daughter to marry you no gree, guy you be gbef o.


By Uchez2 September 4, 2016

  • Share

Reason



to strongly consider something

Example

I dey reason the babe matter o!


By Bablo March 18, 2018

  • Share

Kians



School

Example

Why I nor see you for kians today?


By Frankie8222 October 29, 2023

  • Share

Tey (Tey tey)



Long time

Example

I don sabi the guy tey tey


By Chima August 15, 2016

  • Share

Belle Sweet Me



Means excitement or happiness.

Example

1. That result dey sweet my belle oo.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Washie



Deceive

Example

The guy Washie me so tay,I give am my house rent


By Darlton palmer October 24, 2017

  • Share

Weda



What's up with or what is happening

Example

Guyman weda you


By X August 15, 2016

  • Share

Amana



Air Conditioner

Example

Aboy u just pam for your moro dey enjoy ur amana


By iAmYoungStunna April 26, 2017

  • Share

Obotiee



Means when you play a fast one or trying to out smart someone and the person gets to know.

Example

My cousin omasco me 500 naira this morning


By Harold September 2, 2016

  • Share