Chale



Chale is a Ghanaian pidgin word for a friend.

Example

Chale, where you dey?


By John Caleb Kwawoo March 15, 2021

  • Share

Chokes



Examination malpractice

Example

You weh no sabi book. No be chokes you use


By The Cxreator September 5, 2016

  • Share

Doz bin



Refers to a Garbage can.

Example

I wan go empty doz bin.
I put the bole for doz bin.


By Godswill Bernard October 24, 2017

  • Share

Skwursh



Something that is not genuine, not durable, not reliable, too flashy but not of quality.

Example

(1)Oh boy that thing wey that girl dey form na skwursh no mind am oh
(2)You know me nah say i no dey carry skwursh news


By David Ossi September 14, 2018

  • Share

Manchi



A trusted friend, usually used on guys.

Example

That boy wey dey live for una yard na my Manchi o!


By Emeka August 20, 2016

  • Share

geez



A code name for girl

Example

That ur geez fine ooh
That geez no sabi cook joor


By Eyan lion September 2, 2016

  • Share

Manchi



My man

Example

Me and my manchi went clubbing yesterday


By Fimber Elems September 2, 2016

  • Share

Peegin



Is a pidgin english dictionary, where anyone can define the meaning of any word without hassle.

Example

Check the meaning for Peegin dictionary


By AMANi August 15, 2016

  • Share

Olofofo



Rumour peddler

Example

Tosin na olofofo wey pass nothing, she be gbeburu wella


By Alex Adewole December 20, 2017

  • Share

Cappa



Mobile Phone

Example

Aboi pass me your cappa make i call person


By David April 18, 2017

  • Share