Shingbain



Nothing, zero, check "Shishi"

Example

Shingbain no dey my wallet..!


By Bablo March 18, 2018

  • Share

Awuuff



Free stuff or highly discounted stuff.

Example

I dey pray to God make him send me awuuff car oh. I really need a car.


By Jane Doe February 15, 2018

  • Share

Abeg



Please

Example

Abeg dash me money (please help me with some money)


By Ejenavwo Desmond March 19, 2021

  • Share

Whoaze



To slap

Example

If I whoaze you ehn you go sweat


By Chizurum July 26, 2022

  • Share

Toto



Virgina

Example

With your big toto


By Brisa fem September 1, 2021

  • Share

Kontrol



Means to call a person

Example

I go kontrol u tomoro


By Victory June 12, 2019

  • Share

Tenderpreneur



A government worker who uses influence to collect contacts and tenders for his/her own benefits

Example

This woman just dey hustle government as a tenderpreneur wey she be


By Uche Antonio Nick May 12, 2017

  • Share

Olorkpa



The Nigerian Police

Example

Guy, hide... Olopa dey show


By praise August 21, 2016

  • Share

Q



To fail a course or to have a carryover in a course

Example

Omo i get Q for phy101


By Oti September 9, 2016

  • Share

Zoko



Drug addict

Example

No body want be Zoko


By BaWest June 9, 2022

  • Share