See im head



Look at his/her head

Example

1.See im head like wetin them draw
2. See im head like Obama head


By Efe July 5, 2018

  • Share

Omela



Criminal, thief

Example

That man na omela


By King Mayor August 16, 2016

  • Share

Aza



It mean bank account digit in nigeria

Example

sister send your Aza I want to transfer money to you


By Moshood Saheed December 18, 2020

  • Share

P



The situation/thing/object someone is referring to. Another way to say 'thing'

Example

That p is difficult
What's this p this babe is wearing
I don't understand this p


By Eze May 25, 2022

  • Share

Shift Goalpost



To have double standard or to be two faced

Example

All these babes for twitter just dey shift goalpost anyhow ontop relationship matter because of Banky W and Adesua Etomi


By nickktony May 3, 2017

  • Share

Dress



To move aside or make room.

Example

Abeg dress small make I lie down.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 21, 2018

  • Share

Water don pass garri



Means he don red
It getting out of hand

Example

Omo he don red ooo


By John Morgan June 20, 2022

  • Share

kokoroko



hold firmly and tight

Example

he hold am kokoroko


By Nancyj September 3, 2016

  • Share

Wey



This could also mean "that"

Example

Oga John wey dey repair shoe?


By Jubril May 30, 2018

  • Share

Move ahead



Go away

Example

Make we move ahead


By Daniel October 17, 2017

  • Share