Ododo



Means mind or ordersity

Example

Na who give u the ododo to touch my babe kpekus


By Lavish October 24, 2021

  • Share

Head burn Oh



its hard for me

Example

Head burn for this side oh


By Kenneth Esidje December 27, 2019

  • Share

kpeke



When trouble comes up

Example

Onome better kpeke dey oh I swear


By evans September 3, 2016

  • Share

Gbedu



Means trouble

Example

Aunty gbedu dy oo


By Gift September 17, 2019

  • Share

Heyyaa



Empathy, feel so sorry,

Example

Person 1: Guy I don lost money o
person 2: heyyaa


By OT August 28, 2018

  • Share

Quanta



Means having afight with someone.

Example

We bin get quanta that year.
i no get any quanta with you ooo.


By Godswill Bernard October 24, 2017

  • Share

sama



A beautiful lady or a girlfriend

Example

See as that sama fine


By kvng_mmxvi September 2, 2016

  • Share

Mender



mad man

Example

Were this mender comot from now


By Jamalnation September 2, 2016

  • Share

ashawo



commercial prostitute.

Example

Chidiuto na ashawo


By SuperPreek September 2, 2016

  • Share

Shift



Move

Example

Abeg shift!!
Shift for me make i sit down


By John Doe September 8, 2016

  • Share