Arrange yua sef



1. Make your own arrangements
2. Everyman to himself.
3. Make yourself comfortable

Example

1. Oga e be like say you go arrange yua sef
2. Man this one na arrange yua sef Take care of yourself.


By Jane Doe February 15, 2018

  • Share

Erema



A pretty lady

Example

Ome see that erema. Kai!


By John Doe August 20, 2016

  • Share

hammer



Success

Example

Amadou don hammer last year


By Amadou April 13, 2024

  • Share

Skelewu



A form of dance style established by Davido Adeleke in his song "Skelewu"

Example

That small boy Sabi dance Skelewu no be small


By Alex Adewole December 21, 2017

  • Share

Free me



Leave me alone

Example

Free me you are pissing me off.


By Dj_forfeit August 21, 2016

  • Share

UKPAN



Dryness or poverty

Example

Guy upkan don hold me oo


By Brisa fem September 1, 2021

  • Share

Robas



Money

Example

Padiman give me robas


By King Mayor August 16, 2016

  • Share

Abi you wan still collect am



If u want to still collect something

Example

You still deY TALK ABI YOU WAN COLLECT


By Oyinkakinpreye bribena August 8, 2022

  • Share

Shakabula



Refers to a dane gun.

Example

The man blast am with im shakabula.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share

Carry am for head



1.Take up too much responsibility for something.
2. To become obsessed with something

Example

1.See how e carry politics for head.
2. Bros no carry this rent issue for head abeg.


By Godswill Bernard November 11, 2017

  • Share