Nana



Girlfriend or chick

Example

Thats my nana


By Depropaganda August 19, 2016

  • Share

No be beans



It not easy!

Example

1. Omo that exam no be beans.
2. To be a man no be beans.


By John Doe September 28, 2017

  • Share

Ycee



To understand the purpose of seeing

Example

Mr Ycee, ycee?


By David September 2, 2016

  • Share

As e de hot



Means as the event is still relevant

Example

Guy na to our Musa face on top rice begin sell am as e de hot


By Moses Nj June 23, 2018

  • Share

Point and kill



1. Refers to the act of pointing and picking a fish you want grilled for you at a local joint or restaurant.

2. Grilled catfish

Example

Make we go get point and kill for SARS road.


By AMANi June 23, 2019

  • Share

Ajebutter



Someone born with a silver spoon or from a rich home... Words wey be like am na 'Ajebo, O.B.O, Dangote pikin' etc, Words wey be opposite na ajepaco, ajepaki, poor man pikin.

Example

Like this eh I no go fit form ajebutter when I be ajepaco


By Godson Sam April 20, 2018

  • Share

Dust



Rubbish

Example

Oboy you dey talk dust.


By iAmYoungStunna August 19, 2016

  • Share

Shakara



Excessive parading of beauty of oneself .

Example

Bimpe shakara too much


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Yawa



Trouble

Example

Bros, yawa dey oh


By Dipo Salau August 23, 2016

  • Share

Shima



Shima means Heart in Tiv Language

Example

You are my heart


By ujugusma October 10, 2022

  • Share