Shake bodi



Make a move or make room

Example

Make una shake bodi for him


By Francis July 30, 2018

  • Share

Ogume



sorcery

Example

The community chairman get bad Ogume na why him no dey loose election


By Darlton palmer October 16, 2017

  • Share

Abeg fly



Ask someone to leave your sight with immediate effect, go away.

Example

Wetin you dey do here? abeg fly.


By AMANi August 18, 2016

  • Share

Kupé (kups)



Means an accumulated sport bet has spoilt

Example

My bet don kupé. Man U don go draw


By Django September 2, 2016

  • Share

Voicemail



To be lost or unreachable when needed

Example

The guy money don enter voice mail


By nickktony September 16, 2016

  • Share

As in



Expression used to ask for clarification; literally, 'Meaning what?' Can also be used in a sarcastic way to illustrate how unfeasible a request is.

Example

1: Ol boy that one no fit happen.
2: As in wetin now?
3: Her shakara too much and me sef I no get time.


By Jane Doe February 15, 2018

  • Share

Chinko



Mostly used to describe chineese person or people of the asian race.

Example

1. Man you see that chinko girl
2. I dey go see my chinko babe


By John Doe August 28, 2016

  • Share

shenkess



A curvy lady

Example

Guy see that shenkess


By seunjohn September 2, 2016

  • Share

Soft Work



A job that pays well or gives a luxurious life

Example

Shell work na soft work, I go manage am


By pastore August 18, 2016

  • Share

chau



Food.
It also means to eat

Example

1. Oboy see chau!
2. You don chau?


By Jay Momnang August 24, 2016

  • Share