Grand pa
Example
Papi no won gree give me wetin be my own
Good person, Stubborn person when dey behave like witch
Example
Someone that's can't finish what he or she has started
Muddy soil
Example
Oboi as the rain dey fall pkoto pkoto just full everywhere
To not get involve
Example
Wetin come cumsperm you?
An exclamation, used when frustrated or surprised
Example
As in eh! The guy just fail anyhow.
Used to imply that something exciting or bad is about to happen. On the edge
Example
Gen-gen your mama dey show pass me the kush fast.
Someone who is controlled by his girlfriend, fiance or wife
Example
Ebuka has been successfully uncle wilsoned by his wife
Connvince,Talk into,persuade
Example
Una just dey try lick my ear for the matter