Gbaa



To fall prey to a scam

Example

Dem gbaa uche girl friend 200k


By Depropaganda September 5, 2016

  • Share

Odoyo



A young innocent guy or lady who is from a wealthy family.

Example

1. My Odoyo babe don dey come
2. The guy na Odoyo, e no sabi run.


By Taiwo Quadri August 26, 2022

  • Share

Ozour



A foolish person

Example

This guy na ozour oh, nothing just dey e head


By Jasper mac March 28, 2021

  • Share

Knack



To hit someone with something

Example

I go knack you blow for head o


By teebaba September 1, 2016

  • Share

Kpali



Passport or certificates of some sort. also pali

Example

Oshey oo embassy just give me UK kpali


By John Doe October 14, 2017

  • Share

Lokwanz



Means no problem

Example

It's fine okay ..no lokwanz


By Chukwudi Harry Ifeanyi April 20, 2018

  • Share

Atol atol



If the worse come to the worse

Example

This small food wey Adamu give me don helep me, atol atol na im worse pass.


By Alex Adewole December 19, 2017

  • Share

Amaka



To disappoint

Example

That Unilag babe amakard me yesterday.


By Akporotu July 12, 2018

  • Share

chow



means to eat

Example

omo make we go chow


By Lil Dave December 1, 2016

  • Share

Chop iron



To workout mainly by lifting weight.

Example

Obi dey chop iron steady see him chest.


By AMANi April 16, 2018

  • Share