an expression of surprise or shock.
Example
Guy: I collect that babe number yesterday oh
Guy 2: you no mean am, burst my brain
Means to enter or leave a place
Example
Aboy make we file in my shores nah
Baba make we file out from here...
Street gang with no manner
Example
My friend is a malian
Means stand well
Example
Aunty abeg shift make I tanda wella for this photo
In the (near) future
Example
Make we wait for better things wey dey front.
You know wetin go happen for front?
The act of sexual intercourse
Example
Daddy, small time mummy fall yakata for bed and con dey do kerewa