A legend in every doings. Never misses idea
Example
Just ask obagah. He will solve
A young innocent guy or lady who is from a wealthy family.
Example
1. My Odoyo babe don dey come
2. The guy na Odoyo, e no sabi run.
Yanch is local word use to describe big boots.if you don’t have Yanch as a woman you are waisting your time
Example
Folake get big Yanch
Initiation into the cult. Bam is used as an expression of approval
Example
You bam
Means everything is gonna be alright
Example
I know sey one day e go be
If u want to still collect something
Example
You still deY TALK ABI YOU WAN COLLECT
PLENTY PLENTY
Example
Make i put am for your body wotowoto abi you wan collect