Wozz



Means Slap, to slap someone, to give someone a hard and sound wozz

Example

If you near my girlfriend again i go wozz you, i don tell you o


By OfficialDextar May 17, 2017

  • Share

agbada go hook



there will be problem

Example

guy if you eat that food agbada go hook for you ooo.


By ygk May 16, 2017

  • Share

Gbame



Means Big, anybody that build the muscles, to build the muscles, a body builder e.g a bouncer

Example

That boy wey dey live for Chibuike their yard don dey gbame o!


By EL Dextar May 16, 2017

  • Share

agree



I d come for all of una

Example

I agree


By Sunday Aondorumun Iornienge May 16, 2017

  • Share

Akpala kpala



Means money

Example

I want make you give me some akpala kpala


By Iko-Ọjọ Daniel Ekpa May 15, 2017

  • Share

Nyafu nyafu



Means plenty

Example

I don get blessing nyafu nyafu


By Iko-Ọjọ Daniel Ekpa May 15, 2017

  • Share

Koom



Quietly or Coded

Example

I just collect am on Koom


By Okwu Victor Chisom May 14, 2017

  • Share

Pashy



To abandon or better still to break some ones heart

Example

Am not happy because my girl friend just pashy me


By Youngsmart Hillary May 14, 2017

  • Share

Kaluba



Money

Example

I no get kaluba I for buy food for you.


By alex chima michael May 13, 2017

  • Share

Tenderpreneur



A government worker who uses influence to collect contacts and tenders for his/her own benefits

Example

This woman just dey hustle government as a tenderpreneur wey she be


By Uche Antonio Nick May 12, 2017

  • Share