Gbeygey



Trouble

Example

My guy don put himself for gbeygey o


By Sensie Lhord Eye View May 21, 2017

  • Share

nornor



High

Example

My guy drink 2 bottle na so him take nornor o


By Sensie Lhord Eye View May 21, 2017

  • Share

Link Up



To meet up or to see each other

Example

Bro, how you nah. make we link up based on that matter


By nickktony May 21, 2017

  • Share

Bread



The street way of calling money

Example

I no dey on bread right now


By Johnjazz Olojede May 20, 2017

  • Share

Burss LOGO



The act of bragging or showing yourseff

Example

This guy sabi burss logo eehn


By Johnjazz Olojede May 20, 2017

  • Share

Baba



Another word for boss or father

Example

Baba i hail you.


By AMANi May 20, 2017

  • Share

Bannie



Used for a matured girl

Example

I dey go see that bannie for her house later


By Tambou Oluwasegun Motori May 20, 2017

  • Share

Egbe



Police people

Example

Egbe for Naija too dey like money


By Etim Emmanson May 20, 2017

  • Share

Ntiad



Money

Example

Ntiad lack for this time-o


By Etim Emmanson May 20, 2017

  • Share

Jollificate



To go out and have fun

Example

My guy, make we go jollificate this evening


By Tambou Oluwasegun Motori May 19, 2017

  • Share