How body?



1. How is your health?
2. How are you?

Example

Tim, I hear say you sick, how body na?
Tim, I heard you were sick, how is your health now?


Synonyms: ["health", "sick"]


Where you wan go?



1. Where are you going to?
2. Where are you heading to?

Example

Where you wan go by this time?
Where are you going to by this time?


Synonyms: ["Go", "heading"]


Where you dey go?



1. Where are you going to?
2. Where are you heading to?

Example

Joe, where you dey go this night?
Joe, where are you going to this night?


Synonyms: ["Where", "heading"]


Bodi dey inside cloth



I'm surviving

Example

How u dey peter? man body dey inside cloth
How are you peter? man i'm surviving


Synonyms: ["Survive"]


una



You guy

Example

How una dey?
How are you guys?


Synonyms: ["guys"]


Na wetin?



1. What is it this time?
2. So what?

Example

Jose na wetin again?
Jose what is it again this time


Synonyms: ["What"]


This table you are shaking...



Means you are looking for attention or searching for trouble

Example

Uncle, this table you are shaking has a billion dollar worth of cupcakes on it ooo


Synonyms: ["trouble", "attention", "nose", "poking"]


Wahala Dey



1. There's problem
2. We have a problem

Example

Aunty wahala dey oo, i don loss your house key.
Aunty we have problem, I've missed placed your key.


Synonyms: ["Problem", "Beef"]


Dem no see me



They can't see me.

Example

I dey tell you, dem no see me.
I am telling you they didn't see me.


Synonyms: ["Invissible"]


Na so e be



That is what it is

Example

Na so e be, I no wan problem abeg come dey go.
That's what it is, please i don't want problem come and leave.


Synonyms: ["Whats", "Up", "Exactly"]