Somebody who acts like they know it all.
Sabi sabi abeg your own don too much abeg fly
Way forward.
Bro! What’s the way forward? Home boy, Wetin be the high-way? Bro! Make we reason high-way? Omo, na the high-way I Dey reason like this.
Origin: Kaduna
What I was avoiding or hoping has happened. Can be good or bad.
Bros, e don set for me.
Meaning good or clean.
Oboy! This your kicks pure.
Nyash
Trabaye
Jangolova
Woto Woto
shakara
E go be
X