A term often used to butress a point or to accentuate a statement. Mostly comes at the end of the sentence.
This fragrance wey you spray just dey scent scatter
Must; To have to
I gats go school today
Origin: English
Fifty Naira Note
Anything for your boys?.....even Wazo no go bad oo
Origin: Yoruba, Hausa, Igbo, Nigeria
To go; To get going
Guy, the class don end, make we push
Origin: English, Nigeria
Fist Bump
U too much, abeg chop knuckles.
Ozwor
klop
Maga
Ekelebe
Werey
Konji, conji.
X