Be wise or don't dull yourself
You just finish all the money on one thing?, make You get sense..
mumu:to be dumb or very stupid
you be mumu o this pikin be mumu o hmmmm see mumu
Origin: Lagos
okoto meow meow: simply means when someone is saying rubbish ,like something that' makes no sense
u dey cap okoto meow meow who be this guy wey dey cap okoto meow meow
Origin: Crystal
somebody that is fair or light in complexion
oboyyy see oyibo oyibo great your mama for me
Origin: abuja
ⓜⓐⓓ ⓟⓔⓡⓢⓞⓝ
ⓢⓞⓡé soké werey
pikin:child
Na my pikin be this
Get sense oh
Jinwi
Toto
Efizy
Treasure-Chest
Flow
X