Somebody who acts like they know it all.
Sabi sabi abeg your own don too much abeg fly
Till then or till we meet again
Oboy I dun dey go o! Oya na no wahala e go be!
Origin: Portharcourt
The act of being deceitful and untrue
Governor Rochas claims to have paid all of his workers when he really hasn’t When will he stop iberiberism
Origin: Owerri
Make reference to the outcome of a situation
Oboy today na Barca vs Real Madrid o! E go be!!.
Trabaye
Nyash
Jangolova
Woto Woto
E go be
shakara
X