A guy who's obsessed with masturbation. Can easily masturbate between 5-8 times on a daily basis.
A true Wanker.
Kai dat guy emma, na charlie wanker him soap no dey ever last.
Origin: Abuja
love portion
I hear say na Toto water she use catch her husband
Origin: Benin
Blow my mind
That film Bust my skeroo
Origin: Lagos
1. Make your own arrangements
2. Everyman to himself.
3. Make yourself comfortable
1. Oga e be like say you go arrange yua sef
2. Man this one na arrange yua sef Take care of yourself.
Origin: Port Harcourt